Advertisement

Responsive Advertisement

Muhammadu Buhari, don award Rivers State Govnor

The President of the Federal Republic of Nigeria 🇳🇬, Muhammadu Buhari, don award Rivers State Govnor Nyesom Wike and former President Goodluck Jonathan wit awards for dia work experience for di Presidential Palace for Abuja on Friday.
Nigeria Na total of 44 outstanding citizens get di award wey dem call di Nigeria Excellence Award in Public Service (NEAPS). Di organizers of di award say before a pesin fit dey eligible to receive am, e must be a goment official or living private pesin wey don show excellence. Credit: Presidential Palace
By: ICC Media E-mail: iccmediagloballtd@gmail.com www.icctvmedia.online Contact: Comr. Isaac CONTACT: +2349056155757 +2348130386172